Nnam e, Anam ekele gi o Chukwu
Nnam e, Anam ekele gi o Chukwu
Na who de reign o Baba
Na who dey make me shine
Na who dey make me win
Chukwu neme nma nara ekele (Omewo ya, Omewo ya e)
Agu niche mba nara otuto
Chukwu nebu agha e e e
Na im we dey hail am say, Okaka Igwe
Rap 1
I don break all of the protocol
For Baba God break all of the rubicon
Now na my time to shine I tell you so
Since I dey for the line I no dey show
If you feel like do me for 85
Now I come back to do you for 15
Abi you no know say God don bless me
Everything den dey do no dey stress me
Check out my swag, check out my beat
Check out my ride, I no dey sweat
I dey worship a God wey dey superlate
I dey worship a God wey dey elevate
Make you follow me no be for nonsense
As you see me so bros I dey talk sense.
CHORUS
Rap 2
As you see me my guy I don hammer
No be wetin den dey yarn with grammar
You dey hear me my guy I dey stammer
Oya paddy come enter my hummer
Make we enjoy see wetin be glamour
Shey na Baba God wey be my armour
If na wife I dey find yes I got got it
If na better money yes I got it got it
Make you no dey jealous for my jolly jolly
Oya carry dey go no be dolly dolly
Abi na my fault say God dey bless na
Make you carry bad belle dey go now
Abi you no know say witch dey catch fire
Why you dey form like say you be vampire.
CHORUS
Everybody sai baba, Baba na you dey reign o (4x)
Song by Dr. Paul and Soul Solace